Gangster Redeem Yu yuh wo wu woo waa was yeah… me I dey hustle everyday orh try to focus on the paper me I no dey do anybody favour Omo if no be paper (money) me I no dey see am for areta cos I no get time for no hater cos I focus on the paper paper galantnaija.com bad boy flex if you watch this swear they never see another vibe like this no have time I know say Dem ?? Talk shit ?? When they no fit talk Wey dey Look my face bad vibes me no want it so that’s the only reason I no look their face bad good call me ??? So tell me who come test the boy ??? and they wan stress the boy ??? give it what it takes