My music is not for me alone want to protect myself (choir singing) na who give you order galantnaija.com my brother tell me which kind thing be this why you dey judge my matter Shey na because you see me finish na baba God dey run am ?? Shey e dey wonder how I do this why u wan dey hate on a brother But me I no dey reason ur matter cos have learn so many lessons so many lessons remember say E get ti where we come from So no dey do like say na Only you go make am and I see so many blessings I could see you heading from distance remember say this life we dey Omor na God’s plan oh o orrh shower shower I Know say u no go let me down let your blessings rain on me …..???? Living for a long time don’t know why dey hate on my winning… don’t know they hate on my success trying to turn off my light cos I shine so bright .. for the Money and the fame grinding so hard and now they know my name they try to play me but not again another level up .. I no go lie you I Sabi Dem o back then I be dey follow them o cos I don dey chill e don dey worry Dem o me I don’t know why e come dey worry them o love is all I give I wonder why they hate on me I gat so much I can be for real ???!