Video On Form » Burna Boy Lyrics | Musica R B

Ver Video y Lyrics con la música del Genero R B más popular de Burna Boy y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en LetrasFM de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video On Form » Burna Boy Lyrics

Burna Boy - On Form Lyrics


Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! Make una no omila mi lord o
Bring am
My lord, na hin be this
Make e dey my possession

Hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through muritala (hm-mm)
No carry me for mind (hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, ṣe ri
Se rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

On Form » Burna Boy Letras !!!

Videos de Burna Boy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©LetrasFM.Info 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.