Video Awolowo » Awosika Olayemi Josiah Lyrics | Musica Lyrics

Ver Video y Lyrics con la música del Genero Lyrics más popular de Awosika Olayemi Josiah y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en LetrasFM de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Awolowo » Awosika Olayemi Josiah Lyrics

Awosika Olayemi Josiah - Awolowo Lyrics


[Verse 1]
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I take ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh up so high
Till I find myself talking with most high
Some, some think say me I don mad
Oh

[Pre-Chorus]
Oh he still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah

[Chorus]
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
[Verse 2]
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings mi a Jah fi rain
Blessings from a plant, eat ganja all day
Puff one, two, take off my pa-pains away
Oh away, yeah yeah
Emi o ma le mu'gbo t'Olu ba we
Rara oh, I go roll my spliff my way
My way no be your way (Yeah-yeah)

[Chorus]
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon

Awolowo » Awosika Olayemi Josiah Letras !!!

Videos de Awosika Olayemi Josiah

Esta web no aloja ningun archivo mp3©LetrasFM.Info 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.