Video Like Dat Ft Victony » Rexxie Lyrics | Musica Afro

Ver Video y Lyrics con la música del Genero Afro más popular de Rexxie y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en LetrasFM de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Like Dat Ft Victony » Rexxie Lyrics

Rexxie - Like Dat Ft Victony Lyrics


Like Dat Lyrics[Verse 1]
Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me
(Like that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me
(Like that oh )
Dnd
No let anybody call me
If at all e any body call me
(E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me
[Chorus]
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na resеt? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl mе I like that oh

[Post-Chorus]
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that
You might also like[Verse 2]
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na
One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
Oh no

[Chorus]
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh

[Post-Chorus]
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

Like Dat Ft Victony » Rexxie Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©LetrasFM.Info 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.