Video Jaiye Ihe Geme » P Square Lyrics | Musica Afro

Ver Video y Lyrics con la música del Genero Afro más popular de P Square y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en LetrasFM de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Jaiye Ihe Geme » P Square Lyrics

P Square - Jaiye Ihe Geme Lyrics


"Jaiye (Ihe Geme)" lyrics P-Square Lyrics "Jaiye (Ihe Geme)"

P-SQUARE! ... Ok...Yeah iyahhh!
Na tin dey... Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ima nihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast... ge geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast... geh geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeeh!



Jaiye Ihe Geme » P Square Letras !!!

Videos de P Square

Esta web no aloja ningun archivo mp3©LetrasFM.Info 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.