Video Inferiority Complex » Olamide Lyrics | Musica Afro

Ver Video y Lyrics con la música del Genero Afro más popular de Olamide y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en LetrasFM de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Inferiority Complex » Olamide Lyrics

Olamide - Inferiority Complex Lyrics


Paroles de la chanson Inferiority Complex par Olamide
Gbo giri, kiri gbo
Gbo giri, kiri gbo
Ewure ku, enu e run
Agutan ku, aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know, e go know
Who no sabi, e go sabi
Take it outside, basket
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
Jeje I do my thing
I no dey do their thing
They say I do 19 (Jeje)
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati, na we dey do party (Jeje)
Can’t shout dem no cash out today (Jeje)
Stand out dem no stand out (Jeje)
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Naijalyricszone.com
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
I no dey wish another man bad oh
I no dey trespass for another man yard oh (Jeje)
Money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my mercihalago (Jeje)
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh
Kete kete, ta ni mo gbe
Eran agutan, ta ni mo kan
Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai
I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty
Things wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass
Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje

Inferiority Complex » Olamide Letras !!!

Videos de Olamide